09 Aug Time dey run Posted at 11:19h in Uncategorized by vickyoziwrites 3 Comments E don tey wey I don dey try do plenty plenty things. I go get sometin for mind I go just talk say e go beta make I shift am to tomoro. Tomoro go come, I go talk say next tomoro. Bifor I know wetin... Read More